Lyrics : Baby Paulina By KetchUp Ft Uhuru
Lyrics for Baby Paulina By Ketchup Ft Uhuru Ketchup Pon the chips yeah Uhuru [Verse 1 – Ketchup] I’m looking for the baddest baybeh The one wey drive the man dem crazy I don see her since I no wan rush She dey form bad girl But I no want talk Balance girl me I dey on check After the party you go know what’s next oh [Chorus] Baby Paulina dey do like sey She no go give me her number eh And baby Paulina dey do like sey She no dey feeling the lamba eh But she be giving me more Giving me more Hanging her legs on the wall… On the wall… [Hook] You dey feel am abi? Hug your neighbour Na naija be this You dey dance am abi? We dey for Lagos Na we dey run the streets [Verse 2 – Ketchup] I’ll be killing them all Killing them all Im killing them all On the floor Baby giving me more Giving me more Shes giving me more On the floor [Verse 3 – Uhuru] Ekseeeeeeni, nasemini Ebsuku anglale Emini ngicabangangawe Uyangtsharakanisa Ngicabanga ngawe… Sikunukumama… Salahuwe Salahuwe… Prikishikituku-ku...