Naija Bad Girl Lyrics By Maheeda

Intro
Yeah!!!!
Naija bad girl
Haa Maheeda
Black Jesyy haa

Verse 1:
No shaking like fever
Na me bad girl Maheeda
So hard guys wanna say how far
I make the girls bend down like yaba
Haba like fortune na toyota
Never catch me on okada
Stay super fly sanuka
Play this rappers like soccer
See when I first start them no send me
Now is my time them go beg me
No player hate me
Throw your money in the air man spray me

Chorus:
We shut the party down
And you know say we run this town noooo
Hope say you ready now
DJ play them the boogy down nooo ooo
Bosi gbangba bosi bosi gbangba ooo oo
Bosi gbangba bosi bosi gbangba ooo oo
Bosi gbangba bosi bosi gbangba ooo oo
Bosi gbangba bosi bosi gbangba ooo oo

Verse 2:
Haa Maheeda all of una go bow
Those wey dey beef me them go chop cow
No vex my swag is unlimited
Anywhere I go all these boys wan dey give head
Sharp sharp no dey slow like maggot
My head dey dere I swear no passport
Oko yapian abeg no go dull am
Your flow too dry you go think say them sun am
I'm a bad girl no need to be told
Flow tighter than a virgin with the V code
Many are cold but few are frozen Maheeda to tight and
I'm still not loosing

Chorus:
We shut the party down
And you know say we run this town noooo
Hope say you ready now
DJ play them the boogy down nooo ooo
Bosi gbangba bosi bosi gbangba ooo oo
Bosi gbangba bosi bosi gbangba ooo oo
Bosi gbangba bosi bosi gbangba ooo oo
Bosi gbangba bosi bosi gbangba ooo oo

Verse 3:
Bosi gbangba bosi bosi gbangba
I'm in my zone I'm the queen of my zanga
I make the party people nod like alangba
Light up the party me no mean ganja
Me I break a leg but you break nothing
If you think say you spoil me I don rotten
Maheeda you no go like see my anger
Me and you clear all dis boys them be banger
Make heads turn everywhere me go
E ma dami duro like Davido
I'm a bonafide bonafide diva
So fly girl I don't need a visa

Chorus:
We shut the party down
And you know say we run this town noooo
Hope say you ready now
DJ play them the boogy down nooo ooo
Bosi gbangba bosi bosi gbangba ooo oo
Bosi gbangba bosi bosi gbangba ooo oo
Bosi gbangba bosi bosi gbangba ooo oo
Bosi gbangba bosi bosi gbangba ooo oo

Outro
Yeah
Han han
Yeah naija bad girl
See me and I see you baby
Ugly shiramanta
I Love you all
I sign out

Comments

Popular posts from this blog

Rich And Famous Lyrics By PRAIZ

Komole Lyrics By Sean Tizzle

Yemi My Lover Lyrics By Olamide