Whiskey Lyrics By Ice Prince Zamani Feat Sunny Neji (+ Video)






Rozay
Hennesy
Me I no dey see my enemies
Rozah
Aii
Iceprince Zamani
Sammy Gyang

Pre-Hook:
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aya ya ya ya
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aya ya ya ya
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aya ya ya ya
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aya ya ya ya

Hook:
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back

Verse 1:
In two thousand and four Bolaji was the main guy
My Nigga no dey ever comot with the same tie
Fly Nigga, cool Cat wey dey make friends
If Bolaji no dey the club, the party no dey make sense
In two thousand and five Bolaji don dey finish school
The graduation party bad, omo pretty cool
See the girl, them ma dress like Beyonce
If Bolaji na your padi, e mean say you belong shey?
In two thousand and eight Bolaji don dey come Lag
He don dey roll among the Niggas wey dey form swag
He don dey chill among the Niggas wey dey pop pass
Last thing wey I hear was he was buried in a car crash


Pre-Hook:
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aya ya ya ya
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aya ya ya ya
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aya ya ya ya
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aya ya ya ya

Hook:
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back

Verse 2:
I used to know a pretty lady called Elizabeth
She been dey jand and me I never get my Visa yet
I been dey see am like the apple of my eye
Any Nigga come around and we go battle 'till we die (yes)
If na my Lizzy, omo na she wey dey come first
And I'm attracted to the booty in the long dress
So if na catwalk
When she go the Plaza, Lizzy go dey waka like say na her Papa get the complex
E never tey wey Lizzy travel go America
And then I realised America was very far
All of a sudden Lizzy dey nak all the towns men
Last thing wey I hear na Lizzy burial announcement

Hook:
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say

Verse 3 (Sunny Neji):
Ayaa Mamama ay
Mamamama ay
Mamamama ay
Mama
Ayayaya
Nobody dey go there come back
You better think well
act well well
This world na only one way
Ayayaya
Many people dem don go
Where dem dey?
We no know
Giving all their dreams away
Hey
Ayayaya
Ayaa Mamama ay
Mamama ay
Mamamama ay
Mama ay

Hook:
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say

Outro:
My generation
My generation
We take a girl to the room and we tell her
'Baby undress yourself'
YOLO
Brother YOLO no dey bring life back
True story
What an elder sees sitting down
You know the rest.











Comments

  1. CUTIEWIZGIRL::: Whiskey Whiskey Whiskey ice prince pls carry me go

    ReplyDelete
  2. cutiewizgirl:: Ice Prince Zamani..... ur da best.. your so so different from other raprz

    ReplyDelete
  3. awesome.....i lv ths sng..i lv ice prince

    ReplyDelete
  4. I'm in lov wt this song..... The lyrics is really touching and captivating...Kudos to you ICE PRINCE and SUNNY NJENI

    ReplyDelete

Post a Comment

Popular posts from this blog

Rich And Famous Lyrics By PRAIZ

Komole Lyrics By Sean Tizzle

Yemi My Lover Lyrics By Olamide