Hakuna Matata Lyrics By Kcee

Five star music, E money
Its Kcee labalo

Chorus:
Okpekete follow me go oh oh oo oh
Oya follow me go oh oh oo oh
Erema follow me go oh oh oo oh
Oya follow me go oh oh oo oh
Hakuna matata, hakuna matata
Hakuna matata, baby no wahala
Hakuna matata, hakuna matata
Hakuna matata, baby no wahala

Oya whine ni ni whine ni ni
Whine ni ni for me oh
Oya shake e ni shake e ni
Shake e ni for me oh
Oya whine ni ni whine ni ni
Whine ni ni for me oh
Oya shake e ni shake e ni
Shake e ni for me oh

Verse 1:
Oya jikere, baby ???

Ah, your dance your dance
You dey make bad man dey craze
Your dance your dance
You dey make bad man dey craze oh
Oya baby no wahala
If you need anything just hala
I be monkey you be banana
I will give anything that you wanna
I say baby no wahala
If you need anything just hala
I be monkey you be banana
I will give anything that you wanna


Chorus:
Okpekete follow me go oh oh oo oh
Oya follow me go oh oh oo oh
Erema follow me go oh oh oo oh
Oya follow me go oh oh oo oh
Hakuna matata, hakuna matata
Hakuna matata, baby no wahala
Hakuna matata, hakuna matata
Hakuna matata, baby no wahala

Oya whine ni ni whine ni ni
Whine ni ni for me oh
Oya shake e ni shake e ni
Shake e ni for me oh
Oya whine ni ni whine ni ni
Whine ni ni for me oh
Oya shake e ni shake e ni
Shake e ni for me oh

Verse 2:
She get front, she get back
She get package me I no go lie
She get front, she get back
She get package me I no go lie
Cicilia bum bum, cicilia bum bum
Shebi na your bum bum, cicilia bum bum

Chorus:
Okpekete follow me go oh oh oo oh
Oya follow me go oh oh oo oh
Erema follow me go oh oh oo oh
Oya follow me go oh oh oo oh
Hakuna matata, hakuna matata
Hakuna matata, baby no wahala
Hakuna matata, hakuna matata
Hakuna matata, baby no wahala

Oya whine ni ni whine ni ni
Whine ni ni for me oh
Oya shake e ni shake e ni
Shake e ni for me oh
Oya whine ni ni whine ni ni
Whine ni ni for me oh
Oya shake e ni shake e ni
Shake e ni for me oh


Ah, five star music e money ???
Au revoir, au revoir
Baby no wahala
Ehe ehe baby no wahala

Comments

Popular posts from this blog

Rich And Famous Lyrics By PRAIZ

Komole Lyrics By Sean Tizzle

Yemi My Lover Lyrics By Olamide