Tell Somebody Lyrics By Dr Jazz (@DrJazzOfficial) + DOWNLOAD

DOWNLOAD: old.hulkshare.com/dl/z3i3im67b5kw

(see me nw yaw yaw)

VERSE 1:

Finally me i don come tell somebody
Even though me walk through the valley
Me ah fi nah fear Nobody (Nobody)Finally me ah fi kill all ma enemies
Me ah superman me ah King
Almighty Jah please be with me

Make una go tell somebody oh
This boy e don come again oh
Me i don come here to stay
And i go talk talk my own

Make una go tell somebody oh
This boy e don come again oh
Me i don come here to stay
And i go talk talk my own

CHORUS:

Get on your mark and lets go
Straight to the top we go dey go
So if u feeling me oh
Make you follow me go oh

Get on your mark and lets go
Straight to the top we go dey go
So if u feeling me oh
Make you follow me go oh

Almighty Jah fire all uh dah Enemies
Baba God in your Mercy Kill ah dem
Lord dont let them see me (nuh nuh nuh)
Don't let them touch me (nuh nuh nuh)
Almighty Jah fire all uh dah Enemies
Baba God in your Mercy Kill ah dem
Lord dont let them see me (nuh nuh nuh)
Don't let them touch me (nuh nuh nuh)

VERSE 2:

Dem talk say dem no go let you
Let you do what u won do
Just because they cannot do
The things that you do so dem hate you
They want to bring you down
They want to see you drown
At them feet dem won make you Bow
NEVER!

Keep doing what you do
There is nothing they can do
All ah dem got their eyes on you
Baba God na your bamboo

Keep doing what you do
There is nothing they can do
All ah dem got their eyes on you
Baba God na your bamboo

Make una go tell somebody oh
This boy e don come again oh
Me i don come here to stay
And i go talk talk my own

Make una go tell somebody oh
This boy e don come again oh
Me i don come here to stay
And i go talk talk my own

CHORUS:

Get on your mark and lets go
Straight to the top we go dey go
So if u feeling me oh
Make you follow me go oh

Get on your mark and lets go
Straight to the top we go dey go
So if u feeling me oh
Make you follow me go oh

Almighty Jah fire all uh dah Enemies
Baba God in your Mercy Kill ah dem
Lord dont let them see me (nuh nuh nuh)
Don't let them touch me (nuh nuh nuh)
Almighty Jah fire all uh dah Enemies
Baba God in your Mercy Kill ah dem
Lord dont let them see me (nuh nuh nuh)
Don't let them touch me (nuh nuh nuh)

VERSE 3:

I'm on my Grind everyday and night
Working hard sleepless night
It's not by power
It's not by might
So don't hate me (oooh)

Everyday i be hustling
See me today i dey sing sing sing
Somebody say that e no won gree
Haba haba tell me who u be

Everyday i be hustling
See me today i dey sing sing sing
Somebody say that e no like me
Haba Baba God e don Bless me

CHORUS:


Get on your mark and lets go
Straight to the top we go dey go
So if u feeling me oh
Make you follow me go oh

Get on your mark and lets go
Straight to the top we go dey go
So if u feeling me oh
Make you follow me go oh

Almighty Jah fire all uh dah Enemies
Baba God in your Mercy Kill ah dem
Lord dont let them see me (nuh nuh nuh)
Don't let them touch me (nuh nuh nuh)
Almighty Jah fire all uh dah Enemies
Baba God in your Mercy Kill ah dem
Lord dont let them see me (nuh nuh nuh)

Comments

  1. Join the elite brotherhood of Illuminati for instant fame and riches

    ReplyDelete

Post a Comment

Popular posts from this blog

Rich And Famous Lyrics By PRAIZ

Komole Lyrics By Sean Tizzle

Yemi My Lover Lyrics By Olamide