I Remember Lyrics By Lace Feat 9ice

Raaa, raaa
I remember back then
Weh weh
I remember
Lace and 9ice o
I remember

Chorus:
I remember back then wey we dey wear one shirt
And nobody send
Everywhere na to trek
Now Oluwa don bless
Everything dey go well
They wan dey bring head
Like say dem be dey there

Verse 1:
See
For my abule egba as I dey hustle
I wan chop then, dem throway my spoon
Them say Lace chill you no go school
Them be dey form first class, now dem be old
school (Be old school)
Now I get my own crew
We dey run anything, we dey go smooth
No yawa, no worries, no leles
Everyday for my life na pay day


Refrain:
Ara sa………n…….
Raaaa
Dem notice Lace (Notice Late)

Chorus:
I remember back then wey we dey wear one shirt
And nobody send
Everywhere na to trek
Now Oluwa don bless
Everything dey go well
They wan dey bring head
Like say dem be dey there
See
I remember, I remember, I remember
I remember…….
I remember, I remember, I remember
I remember…….
Do you remember, remember
I remember…….
Do you remember, remember
I remember…….
If you no remember

Verse 2: (9ice)
Ojo ti n pa 'gun bo ojo ti pe (Ojo ti pe)
Ota mi to fe mu eni, iyen lo ma te (Lo ma te)
I remember when money feels like hamburger
(Hamburger)
I remember rice and chicken is for only
christmas (Only christmas)
I remember my papa na poor taxi driver (Taxi
Driver)
I remember igba to n pe mi lomo alata
I remember… for Akoka….
I be studio rat and I get one slippers
I remember for December, my God no money for
banger
Now I be champion
Ibile One ere mi o

Chorus:
I remember back then wey we dey wear one shirt
And nobody send
Everywhere na to trek
Now Oluwa don bless
And everything dey go well
They wan dey bring head
Like say dem be dey there
See
I remember, I remember, I remember
I remember…….
I remember, I remember, I remember
I remember…….
Do you remember, remember
I remember…….
Do you remember, remember
I remember…….


Verse 3: (Lace)
See me now
Everything dey go fine now
Na dem first kick the ball, but na we win the final
Right now, Baba God He don sign am
Everything that I wear na pure designer
We so fresh, so clean like a water fall
Any shit that we drop dem dey rush and chop
Any pit wey dem dig we dey jump am pass
Sabi say sure boy we no dey carry last

Refrain:
Ara san
Dem notice Lace (Notice Late)

Chorus:
I remember back then wey we dey wear one shirt
And nobody send
Everywhere na to trek
Now Oluwa don bless
Everything dey go well
They wan dey bring head
Like say dem be dey there
See
I remember, I remember, I remember
I remember…….
I remember, I remember, I remember
I remember…….
Do you remember, remember
I remember…….
Do you remember, remember
I remember…….


Wo, oh oh oh oh aii
I remember
Baba 9ice say he remember
I remember
Alapomeji remember ati Lace dem remember
Frankie free
DJ Toxic on the beat
That's what it is
I remember, I remember, I remember
If you no remember
Me remember
I remember
Peace out

Comments

Popular posts from this blog

Rich And Famous Lyrics By PRAIZ

Komole Lyrics By Sean Tizzle

Yemi My Lover Lyrics By Olamide