A Badt Guy Lyrics By Tha Suspect

Omo peteruu
Na so
Capital
What is the matter o
Capital hill music
Let's go
Ehn re re re re re (2ce)
Say a ro re ro re re
A la ro re ri re re


CHORUS:
A badt guy no dey shout too much
A badt guy no dey noise too much
A badt guy
Peteruu is a badt guy
Ten ten is a badt guy
Ubana is badt guy
Jugulu is a badt guy
Peteruu is a badt guy
Ten ten is a badt guy
Ubana is badt guy
Jugulu is a badt guy


VERSE 1:
A badt guy na the guy wey dey wash cloth
Hang the cloth for nepa wire that's a badt guy
A badt guy na the guy wey dey watch blue film with home theater full volume
Badt guy
Give your land lord pikin belle
No pay your house rent for ten years
You are a badt guy
A badt guy na the guy wey dey drive danfo and okada at the same time
Badt guy
A badt guy na the guy wey dey use mouth odour do security
That's a badt guy
A badt guy no dey brush him teeth with tooth paste
He no wan know how the food dey taste
A badt guy go bounce bouncer for club
Collect him wallet and throw the power man for toilet
Mean-a-while
Another badt guy no dey yarn too much
And that's the badder badt guy


CHORUS:
A badt guy no dey noise too much
A badt guy no dey shout too much
A badt guy
A badt guy no dey shout too much
A badt guy no dey noise too much
A badt guy
Peteruu is a badt guy
Ten ten is a badt guy
Ubana is badt guy
Jugulu is a badt guy
Peteruu is a badt guy
Ten ten is a badt guy
Ubana is badt guy
Jugulu is a badt guy


VERSE 2:
A badt guy no dey smoke anything
Everybody dey smoke the badt guy
That's a badt guy
A badt guy go slap Mr President
And ask the baga who be him father
That's a badt guy
A badt guy na the guy wey dey take him hand do surgery for himself
That's a badt guy
A badt guy na the guy wey dey listen to Pastor Chris and Fela at the the same time
A badt guy na the guy wey dey use one orange buy fifty people and he dey blind
A badt guy know another badt guy by the reason of the reason say another guy dey badder
Them never born the baddest guy
Cos the present baddest guy na the mainest baddest guy
Before you call that guy badt guy make you know say a really badt guy is a dead guy


CHORUS:
A badt guy no dey noise too much
A badt guy no dey shout too much
A badt guy
A badt guy no dey shout too much
A badt guy no dey noise too much
A badt guy
Peteruu is a badt guy
Ten ten is a badt guy
Ubana is badt guy
Jugulu is a badt guy
Peteruu is a badt guy
Ten ten is a badt guy
Ubana is badt guy
Jugulu is a badt guy


Alomo merin
Taka sufe mewa
Alomo mesan
Taka sufe mewa
Ah!
Twenty two
Awon eleyi
Egbe!
E ne ne ne ni ne ne (3ce)
Pregnancy!!!

Comments

Popular posts from this blog

Rich And Famous Lyrics By PRAIZ

Komole Lyrics By Sean Tizzle

Yemi My Lover Lyrics By Olamide