Dansaki Lyrics By Olamide

(Prod By 2Kriss)

On the beat na 2kriss e
All the girls dem want to kiss e

Pre-Hook:
Oya o na na na na na na
Sare wa gba banana
O ro ro ro ro ro ro
Α da da da da da da

Hook:
I no fit lie o
Dansaki re
You carry body you fine o
Eh oh my boo
Dansaki re
Aponbepore baby hold me tight
Dansaki re

Naananananaa
Dansaki re
Naananananaa
Dansaki re
Heba

Verse 1:
Wanna roll wanna roll wanna roll roll roooll eh
See that low waist so low low low looow
Ride me like e the horse wey dey Polo lo looo
See your front see your back i dey kololooo
I dey kololo

Chiwendu you are blowing my mind
See the way that wine oya press rewind...rewind
That wine,oya do that wine
Make you shack all of them wey dey weep on the line
Chidinma know,ki Yinka know,mi fe m'eran lawo ori mi ma lo
Baby i know say you wan roll
Why you dey dull oya baby go low
Eh

Pre-Hook:
Oya o na na na na na na
Sare wa gba banana
O ro ro ro ro ro ro
Α da da da da da da

Hook:
I no fit lie,
Dansaki re
You carry body you fine o
Eh oh my boo
Dansaki re
Aponbepore baby hold me tight
Dansaki re

Naananananaa
Dansaki re
Naananananaa
Dansaki re
Heba


Verse 2:
Tell the girls wey dey show kan ye polowooo
When my girl put it down dem dey sorroooow
Zomana amina just dey kololooo
Fafer dey kudi dey baby molowooo
Baby molowo

Testing one two
I know you want to
Show me pepper what you gon'do
Please stop dreaming f'omi boju
Lets leave the dream ka jo sere moju


Pre-Hook:
Oya o na na na na na na
Sare wa gba banana
O ro ro ro ro ro ro
Α da da da da da da

Oya o na na na na na na
Sare wa gba banana
O ro ro ro ro ro ro
Α da da da da da da

Hook:
I no fit lie,
Dansaki re
You carry body you fine o
Eh oh my boo
Dansaki re
Aponbepore baby hold me tight
Dansaki re

Naananananaa
Dansaki re
Naananananaa
Dansaki re
Heba

Oya o na na na na na na
Dansaki re
Sare wa gba banana
Dansaki re
O ro ro ro ro ro ro
Α da da da da da da


Baby skilashi
2kriss
Olamide baddo
baddest hardest
bigbanks oshe
Shoutout to my ladies dem
All my london girls
Heba
Oya na,
ladies dem
All my yankee babes,
lagos babes
Thank you thank you
I love you all
You are too poposi poposi

Comments

  1. U ar 2 gud my guy keep it up my guy

    ReplyDelete
  2. I am not ur fan bt I love this song. Need more of this

    ReplyDelete

Post a Comment

Popular posts from this blog

Rich And Famous Lyrics By PRAIZ

Komole Lyrics By Sean Tizzle

Yemi My Lover Lyrics By Olamide