Dorobucci (Highlife Version) Lyrics By Don Jazzy And Dr Sid
















Hehehe
O set
Dr sid
Don jazzy
Ego dikwa beautiful
O yaw yaw yaw
O yeah
Kawa kawa
I say now is the time to know the people who got the money
Ezibudi money
The Don dorobucci money
Not e ordinary money
Hahaha
Kawa kawa kawa kawa kawa kawa
Ajukuguji akajukuguji  akajukuguji
Oyoyo

Verse 1: (Don Jazzy)
Any man wey get e  big money call am dorobucci oh eh
Any man wey get e big money call am dorobucci oh eh
Don Jazzy you get e big money you be dorobucci oh eh
Igo Sanami oh my God
You be dorobucci oh eh
What of a man like Gidiriza
You be dorobucci oh Good man
Niyi Okundoyinbo chai
You be dorobucci oh chairman
Twale for the man they call Don one
You be dorobucci oh eh
The dorobucci of dorobucci
Biggest dorobucci oh eh

Chorus:
Dorobucci no dey carry last (at all)
Dorobucci over everything (everything)
Dorobucci na the Oga (oga)
Dorobucci na the baba oh
Dorobucci no dey carry last(carry last)
Dorobucci na the heavy weight (heavy weight)
Dorobucci over everything
Dorobucci na the Oga oh
Don Doro dorobucci oh..oyin'oma
Doro dorobucci oh..ibo'yinoma
Doro Dorobucci ahahah
Doro dorobucci oh..ibo'yinoma
Dorobucci oh..ibo'yinoma
Dorobucci oh..ibo'yinoma
Dorobucci oh..ibo'yinoma
Dorobucci oh..ibo'yinoma
Don Doro dorobucci oh..ibo'yinoma
Doro dorobucci oh..ibo'yinoma
Doro Dorobucci ahahah
Doro dorobucci oh..ibo'yinoma
Dorobucci oh..ibo'yinoma
Dorobucci oh..ibo'yinoma
Dorobucci oh..ibo'yinoma
Dorobucci oh..ibo'yinoma


Verse 2: (Dr Sid)
Busting links of some dorobucci
The dorobucci wey dey reign for this street
When dem enter the place
Dem dey feeling their P
Oya put up your hands
Say dorobucci
Ayiri na dorobucci
Ahmadu na dorobucci
Dangote na dorobucci
And Otedola na dorobucci
Oh my God oh my God is dorobucci
Na human I still be dorobucci
Yomi Alakija na dorobucci
Baby dondada dorobucci
Jimoya na dorobucci
Dr sid na dorobucci
Kunle folawiyo na dorobucci
With God the father na dorobucci

Chorus:
Dorobucci no dey carry last (carry last)
Dorobucci over everything (everything)
Dorobucci na the Oga (oga)
Dorobucci na the baba oh
Dorobucci no dey carry last(carry last)
Dorobucci na the heavy weight (heavy weight)
Dorobucci over everything
Dorobucci na the Oga oh
Don Doro dorobucci oh..oyinoma
Doro dorobucci oh..ibo'yinoma
Doro Dorobucci ahahah….ibo'yinoma
Doro dorobucci oh…ibo'yinoma
Dorobucci oh…ibo'yinoma
Dorobucci oh…ibo'yinoma
Dorobucci oh…ibo'yinoma
Dorobucci oh…ibo'yinoma
Don Doro dorobucci oh…ibo'yinoma
Doro dorobucci oh…ibo'yinoma
Doro Dorobucci ahahah
Doro dorobucci oh…ibo'yinoma
Dorobucci oh…ibo'yinoma
Dorobucci oh…ibo'yinoma
Dorobucci oh…ibo'yinoma
Dorobucci oh…ibo'yinoma


Read Dorobuccci Lyrics By Mavin All Stars HERE

Comments

  1. Nice job,I think It's Jim Ovia not Jimoya

    ReplyDelete
  2. STORM RECORDS AUDITION 2014
    Storm Records Superstars has been away from the Nigerian music industry for a while now, so STORM
    RECORDS is looking for upcoming talented artistes to come for an audition and the most talented artiste
    will have a record deal with STORM RECORDS. There will be lots of consolation prizes for the participating
    artistes.

    All interested artistes are to send their details via email to (stormrecord93.5@musician.org)or call storm records
    via +2348147825411 in the following format:

    NAME…….

    STAGE NAME…..

    MUSIC GENRE…..

    ADDRESS……..

    AGE……

    PHONE NUMBER……

    All entries should be sent to (stormrecord93.5@musician.org) immediately as only limited slots available.

    BEST REGARDS

    STORM RECORDS

    AUDITION TEAM 2014

    ReplyDelete

Post a Comment

Popular posts from this blog

Rich And Famous Lyrics By PRAIZ

Komole Lyrics By Sean Tizzle

Yemi My Lover Lyrics By Olamide