Money Making Machine Lyrics By SolidStar Feat IllBliss

Hey!hey!
Solidstar.. Illbliss
Littlebreeze up on the beat
Heya yaya hey hey
Money machine machine machine.. Hey
Hey hey hey
Our Money machine machine machine.. Hey
Hey hey hey


Chorus:

I have my money, money, money
Money making machine hey hey hey
I have my money, money, money
Money making machine hey hey hey
Hanhanhan
Cause talent don do am for me hey
Hanhanhan
My star don dey shine like a sun hey
Hanhanhan
Cause table don turn to my head hey
Hanhanhan
Cause who God don bless
No one can cause hey


Verse 1: (Solidstar)

Oluwa I dey thank you thank you
For the talent wey you give to me
Because if not for you
Life no go easy
Na wetin I for be
Cause you bless me Lord
Say make I make my way, for my destiny is in my hands
So I heard you Lord.
And I make my way straight
Cause I know that my destiny is in my hands
For I searched myself
And I realised these beautiful things
That can make me
Money Machine, machine, machine
I have money machine


Chorus:

I have my money, money, money
Money making machine hey hey hey
I have my money, money, money
Money making machine hey hey hey
Hanhanhan
Cause talent don do am for me hey
Hanhanhan
My star don dey shine like a sun hey
Hanhanhan
Cause table don turn to my head hey
Hanhanhan
Cause who God don bless
No one can cause hey


Verse 2: (Illbliss)

Check this
Illbliss
What up do you think we came to Lagos for
Count bridges
I'm chasing riches
Stocks,money and cars
My body covered with scars and bruises
Music business like jungle
Solidstar never fumble
Why you dey grumble
Cause dem boys looking very successful
Tear rubber range
No be cotonou
Shakes badder
Nobody badder
Speak your grammar
Never talk much
I let the street certify
I wan testify what the Lord has done in the life of two hustlers
Solidstar and Illbliss
Na my fault say you no dey touch
Na my fault say you dey church
Yet the Lord no wan bless you
Why?

Chorus:

You're my money, money, money
Money making machine hey hey hey
I have my money, money, money
Money making machine hey hey hey
Hanhanhan
Cause talent don do am for me hey
Hanhanhan
My star don dey shine like a sun hey
Hanhanhan
Cause table don turn to my head hey
Hanhanhan
Cause who God don bless hey
No one can cause hey


Verse 3: (Solidstar)

You know I've got money in my brain
Anything I want and I get.. Yeh yeh
You know I've got talent in myself
Anything I want I go get yeh yeh
The way I'm doing my thing
You know I'm so real
Anytime I grab you
I can make you feel the heat
Music no be rice, no be beans or moimoi
It has to be in you, with you, it's true yeh
Everyone you got the keys to your door
Open it open it.. Yeh
I have to hear this
I'm a big time hustler
From a guguru isoko boy walahi
I'm with my shinges in my thigh


Chorus:

I have my money, money, money
Money making machine hey hey hey
I have my money, money, money
Money making machine hey hey hey
Hanhanhan
Cause talent don do am for me hey
Hanhanhan
My star don dey shine like a sun hey
Hanhanhan
Cause table don turn to my head hey
Hanhanhan
Cause who God don bless
No one can cause hey

I have my money, money, money
Money making machine hey hey hey
I have my money, money, money
Money making machine hey hey hey
Hanhanhan
Cause talent don do am for me hey
Hanhanhan
My star don dey shine like a sun hey
Hanhanhan
Cause table don turn to my head hey
Hanhanhan
Cause who God don bless
No one can cause hey

Who God has bless
No one can curse hey
Who God don bless
No one can curse hey hey
Who God don bless
No one can curse hey
Na my time oo
Na my time oo
Na baba do am oo
Na baba do am oo
Na my life oo
Na my life ee
Hey hey
I go use am make money money
I go use am make my family
Han han

Comments

  1. STORM RECORDS AUDITION 2014
    Storm Records Superstars has been away from the Nigerian music industry for a while now, so STORM
    RECORDS is looking for upcoming talented artistes to come for an audition and the most talented artiste
    will have a record deal with STORM RECORDS. There will be lots of consolation prizes for the participating
    artistes.

    All interested artistes are to send their details via email to (stormrecord93.5@musician.org)or call storm records
    via +2348147825411 in the following format:

    NAME…….

    STAGE NAME…..

    MUSIC GENRE…..

    ADDRESS……..

    AGE……

    PHONE NUMBER……

    All entries should be sent to (stormrecord93.5@musician.org) immediately as only limited slots available.

    BEST REGARDS

    STORM RECORDS

    AUDITION TEAM 2014

    ReplyDelete

Post a Comment

Popular posts from this blog

Rich And Famous Lyrics By PRAIZ

Komole Lyrics By Sean Tizzle

Yemi My Lover Lyrics By Olamide