Oga Lyrics By Skutch Feat Kcee

Hey hey
Oh na na na na na na na na
They call me skutch...
Ehnehn..
Kcee
Oga (4ce)

Chorus:
She wan chop money, oga
She want to born pikin, oga
She wan fly away, oga
Where, oga
There, oga
She wan go shopping, oga
She want to buy motor, oga
Everything, oga
Where, oga
There, oga
Shekeleke my dear baby
Ahn ahn o
Ahn ahn o, ahn ahn o girl
Shekeleke my dear baby
Ahn ahn o
Ahn ahn o, ahn ahn o girl


Verse 1: (Skutch)
She want to use me as ATM
She begin dey think I be one of them
Anything she want I dey buy for am
Now she's feeling the boy now she wan confirm
Na so she dey make me dey spend my money
She go talk e wash me dey call me honey
This bb baby dey call me hobby
She dey think say me I chop governor ni
See this potato, she bad
She correct o, she bad
Sweeti tomato, she bad
She just wan collect o, she bad o hey
I am feeling this your fine low waist
I go like make two of us rotate
But your packaging baby too update
And my bank account fit to relegate o


Chorus:
She wan chop money, oga
She want to born pikin, oga
She wan fly away, oga
Where, oga
There, oga
She wan go shopping, oga
She want to buy moto, oga
Everything, oga
Where, oga
There, oga
Shekeleke my dear baby
Ahn ahn o
Ahn ahn o, ahn ahn o girl
Shekeleke my dear baby
Ahn ahn o
Ahn ahn o, ahn ahn o girl


Verse 2: (Kcee)
The baby dey linger dey linger dey linger dey linger the boy cos she know
Say the bobo dey tender dey tender dey tender dey tender from coast to coast
Hey! as a wonder man
All them girls them underline
Unto the timber the calibre na him make all of them want to follow us
They want to come show us opekete
They want it to touch us opekete
The boy is a fine boy opekete
Also a big boy opekete hey...


Chorus:
She wan chop money, oga
She want to born pikin, oga
She wan fly away, oga
Where, oga
There, oga
She wan go shopping, oga
She want to buy motor, oga
Everything, oga
Where, oga
There, oga
Shekeleke my dear baby
Ahn ahn o
Ahn ahn o, ahn ahn o girl
Shekeleke my dear baby
Ahn ahn o
Ahn ahn o, ahn ahn o girl


Verse 3: (Skutch)
She wan rub versace for my head
For for for my head
She wan drive ferrari for my head
For for for my head
Miss independent e no be your type
Surely girl you can bring a man down
The type of your spending e no get part two
All them boys them a die for you
If I hustle my money
You wan follow me chop am
Na me bring you come lagos
Abi I resemble your father
They call me Skutch....


Chorus:
If she wan chop money, oga
She want to born pikin, oga
She wan fly away, oga
Where, oga
There, oga
She wan go shopping, oga
She want to buy motor, oga
Everything, oga
Where, oga
There, oga
Shekeleke my dear baby
Ahn ahn o
Ahn ahn o, ahn ahn o girl
Shekeleke my dear baby
Ahn ahn o
Ahn ahn o, ahn ahn o girl..

Comments

Popular posts from this blog

Rich And Famous Lyrics By PRAIZ

Komole Lyrics By Sean Tizzle

Yemi My Lover Lyrics By Olamide