Go Super Eagles Lyrics By Artquake

Super eagles go
No dull us
We beg you
Biko o
We dey for your back
Make una carry go
Kekeji kere kereji
Super eagles le..
Kekeji kere kereji
Today na today...
Kekeji kere kereji
Ewo ewo ewo oo
Kekeji kere kereji
Everybody make we go
Waka waka
Biko waka waka
Give them support e eh
Waka waka
Make we go o
Waka waka
I say make we go
Waka waka
Make we go o
Waka waka
Them need our prayers
Waka waka
Make we go o
Waka waka
Eh yago eh eh yago yago
Eh yago eh eh yago yago
Eh yago eh eh yago yago
Eh yago eh eh yago yago
Super eagles dey come make una yago for road
Eh yago eh eh yago yago
We dey come like caterpillar eh
We dey come like bulldozer eh
We dey come o like a trailer
Eh yago eh eh yago yago
Eh yago eh eh yago yago
We go give dem ginger
We go show dem swagger
Dem dem want shi magba
Oga ni master
We go give dem ginger
We go show dem swagger
Dem dem want shi magba
Oga ni master
Lelelelelelelelelelelelelelelelelelelelelele eh
One korodo lemaje
Kororo
Two korodo lemaje
Kororo
Three three korodo lemaje
Kororo
Infact five korodo lemaje
Kororo
Iyokoko iyo iyo
Iyokoko eh.. iyo iyo
Iyokoko eh eh iyo iyo
Super eagles le won lere.. iyo iyo
Iyokoko iyo iyo
Iyokoko iyo iyo
Iyokoko eh.. iyo iyo
Super eagles le won lere
We no be negere
We no dey nogere
We no be swegbe
Super eagles le won lere
Iyokoko iyo iyo
Iyokoko eh.. iyo iyo
Iyokoko eh eh iyo iyo
Super eagles le won lere.. iyo iyo
Kiamasa werewere
Kiamasa kiamasa werewere
Se kini yen fun won kiamasa
Eh eh eh werewere
Oya Se kini yen fun won kiamasa (se kini yen fun won eh)
Eh eh eh werewere
Ehn She kini yen fun won kiamasa
(Show dem uh uh ya) werewere
Their own free kick over the bar o
Samsam sam samsam
Their own corner over the bar o
Samsam sam samsam
*their setpiece na over the bar o
Samsam sam samsam
Even throwing na soso throway o
Samsam sam samsam
Naija corner inside in the net o
Naso so so so naso
Our own free kick inside the net o
Naso so so so naso
Our penalty na inside the net o
Naso so so so naso
Everybody and everybody believe in you
Super eagles is in you
Papa and mama believe in you
Brother and sister believe in you
Little little children believe in you ah
Super eagles is in you
We go give dem ginger
We go show dem swagger
Dem dem want shi magba
Oga ni master
We go give dem ginger
We go show dem swagger
Dem dem want shi magba
Oga ni master

Comments

Popular posts from this blog

Rich And Famous Lyrics By PRAIZ

Komole Lyrics By Sean Tizzle

Yemi My Lover Lyrics By Olamide