Kuli Kache Lyrics By Chidinma

Eh……….
YoungD.. Let's go
Ha! Eh yaya
Let's go

CHORUS:
Kulikache kulikache kulikache
Ayina mama
Kulikache kulikache kulikache
Ayina mama
Hahahahahaha ayina mama
Hehehehehehe ayina mama

VERSE 1:
Lelelelelelelelele lele eh eh
Lelelelelelelelele lele eh eh
Pour me holy water
I dey craze for you
Abeg e pour me holy water
I dey mad for you
Oya move body go down
Oya bugee down down down down
Make you carry body go down
Oya bugee down down down down
Let me see you shake body eh eh ( e eh eh)
Move your body eh eh ( e eh eh)
Everybody buga eh eh (e eh eh)
Shake your body eh eh ( e eh eh)

CHORUS:
Kulikache kulikache kulikache
Ayina mama
Kulikache kulikache kulikache
Ayina mama
Hahahahahaha ayina mama
Hehehehehehe ayina mama

VERSE 2:
Oya coupe coupe
Oya decale decale
Everybody coupe coupe
Oya decale decale
Na time for party oh
Make you dance no dey form busy body oh eh eh
Throwey body oh
No look at anybody wey dey joli oh eh eh
Oya move body go down
Oya bugee down down down down
Make you carry body go down
Oya bugee down down down down
Let me see you shake body eh eh ( e eh eh)
Move your body eh eh ( e eh eh)
Everybody buga eh eh (e eh eh)
Shake your body eh eh ( e eh eh)

CHORUS:
Kulikache kulikache kulikache
Ayina mama
Kulikache kulikache kulikache
Ayina mama
Hahahahahaha ayina mama
Hehehehehehe ayina mama

BRIDGE:
lelelelelelelelelelele eh
lelelelelelelelelelele eh
Oya move oya dance oya shake
Oya dance for me
Move oya dance oya shake
Oya dance for me
Eh eh
Eh eh
Eh eh
(Instrumentals)

CHORUS:
Kulikache kulikache kulikache
Ayina mama
Kulikache kulikache kulikache
Ayinaa mama
Hahahahahaha arira mama
Hehehehehehe arira mama


Kulikache kulikache kulikache
Ayina mama
Kulikache kulikache kulikache
Ayina mama
Hahahahahaha arira mama
Hehehehehehe arira mama
Ayina mama
Ayina mama
Eh eh

Comments

Popular posts from this blog

Rich And Famous Lyrics By PRAIZ

Komole Lyrics By Sean Tizzle

Yemi My Lover Lyrics By Olamide