Turn By Turn Lyrics By Lace Feat Phenom

Best rapper alive
You know what it is
Yeah

VERSE 1:
Omo e don tey
All work and no play
If God never do your own yet make you go pray
Okay okay
Mo ti jeun soke
Making more cheda this year
Loke loke
Awon the Dozage records
Awon the Knighthouse
Awon ti Aso rock
Awon ti White house
Awon ti Sean dozzy
Awon ti Bill Gate
Phenom and Lace on the track you go pick race

VERSE 2:
If you never chop
Go pray to God o hey
Turn by turn
Na so them talk o hey
If you never play
Go try your luck o hey
Turn by turn
Na so 9ice talk o hey
That's why mo'n shey ise mi dede o
Aii
Owo n wole o yepa
Ah
Today malay o
Tomorrow na Chicago
Yepa
Mo'n gbowo mi dede o
I dey throway o
In any club that we enter Rozay o
Sexy girls with them low waist o
Awon temi won bad
Won ni cash
Them dey spend money no dey look back
Awon tie wan raz
Won o ni cash
Them dey stand on a
Fine fine girls oya come my way
And the dirty ones make them go away
Cos right now we don elevate
From nothing to something Baba e shey
If you never chop, go pray to God o hey
Turn by turn na so them talk o yepa
And If you never play, go try your luck o hey
Turn by turn na so 9ice talk o ye
Oya count your blessings
Plus your blessings
E o le to mi
Oya count your blessings
Plus your blessings
E o le to mi
Muritala, Nnamdi Azikwe
O wole kia
Muritala, Nnamdi Azikwe
O n wole wa

VERSE 3:
Ah,
Alubarika (2ce)
Like play like play I don buy new car
No more trekking from lekki to bariga
Now balling, my legging na la liga
Praa, mi den swagging
Mi den freshing
Louis, gucci, prada, nike, givenchi
I'm a top gunner number one on my jersey
Na we dey coach boys wey dey ball stephen keshi
Awon temi won bad
Won ni class
When you see us coming through bow down
Awon babies to bad
Won ni yanch
When we enter the club we shut down the place

Muritala, Nnamdi Azikwe
O wole kia
Muritala, Nnamdi Azikwe
O n wole wa
Oya
Oja oyingbo o mo pe enikan o wa afi ko ri eni ko da be ni iseyin (2ce)
I say na Lace and phenom
Se'oun sere ni
Knighthouse
Dozage, knighthouse
Taking over
Awon temi
Hey hey ah ah hey
Let me hear you say ahah
Lace and phenom no be ah ah hey
Lace and phenom o
Na so the thing go

OUTRO:
Ejima jesus o wole wa
Awon ti dangote won wole wa
Eyan Fashola mi won wole wa
Obafemi Martins oya wole wa ye
Esi oya wole wa
Oluomo oya wole wa
Awon ti Lagos island won wole wa
Ojuelegba shitta won wole wa
Eyan ti Adenuga won wole wa
E na mi lowo o
Na so the thing go

Comments

Popular posts from this blog

Rich And Famous Lyrics By PRAIZ

Komole Lyrics By Sean Tizzle

Yemi My Lover Lyrics By Olamide