Crazy Lyrics By Seyi Shay Feat Wizkid

INTRO
Legendury Beatz
Oluwaseyi, Wizzy baby
You be the boss, Aro
lo lo lo, na na na na na
Du du di, yeah yeah
I be the bosseth


CHORUS: (WIZKID)

 You be calling me, calling you
I be calling you, calling me
Will you die for me, cos die for me
Cause I go die for you, le le
If I no get money, oh no no
Will you be there for me, le le le
If things goes funny, oh no no
Will you stand by me, aro

(SEYI SHAY)
I’m in love with my babe
I’m in love with my babe
I’m in love with my babe yeah yeah
You be driving me crazy
I’m in love with my babe
I’m in love with my babe
You in love with your babe yeah yeah
You be driving me crazy crazy e yeah yeah


VERSE 1: (SEYI SHAY)
Boy you are my lover
You are my sweetie sugar
No need to bother
Cause I gat you covered
I get e your back any day I know
I’m the omo ele you are looking for
East to the west, me go let dem know
No do me wrong and we be fine o lo lo lo

(WIZKID)
 Could it be your love, your love
Could it be your touch, your touch
Could it be the stuff, the stuff
Wey dey make me wan marry you go today
Could it be your love, your love
Could it be your touch, your touch
Could it be the stuff, the stuff
Wey dey make me wan marry you go today eheheh

CHORUS (WIZKID)
You be calling me, calling you
I be calling you, calling me
Will you die for me, die for me
Cause I go die for you, le le
If I no get money, oh no no
Will you be there for me, le le le
If things goes funny, oh no no
Will you stand by me, aro

(SEYI SHAY)
I’m in love with my babe
I’m in love with my babe
I’m in love with my babe yeah yeah
You be driving me crazy
I’m in love with my babe
I’m in love with my babe
You in love with your babe yeah yeah
You be driving me crazy crazy e yeah yeah


VERSE 2 (SEYI SHAY):
Look at me jump baby
I say how high baby
You do me something and I just can’t love
Dis your love no be wayo, strong thing o
I dey kolo, we take it oh ah
Early in the morning na ah ah na ah ah
But if you wan pali na ah ah ya ah ah
You dey scatter my brain o
High me like champagne
You be the boss, I be the bosseth
Give me your love, baby I loveth


CHORUS (WIZKID)
You be calling me, calling you
I be calling you, calling me
Will you die for me, die for me
Cause I go die for you, le le
If I no get money, oh no no
Will you be there for me, le le le
If things goes funny, oh no no
Will you stand by me, Aro

(SEYI SHAY)
I’m in love with my babe
I’m in love with my babe
I’m in love with my babe yeah yeah
You be driving me crazy
I’m in love with my babe
I’m in love with my babe
You in love with your babe yeah yeah
You be driving me crazy crazy e yeah yeah

(WIZKID )
Could it be your love, your love
Could it be your touch, your touch
Could it be the stuff, the stuff
Wey dey make me wan marry you go today
Could it be your love, your love
Could it be your touch, your touch
Could it be the stuff, the stuff
Wey dey make me wan marry you go today eheheh

(SEYI SHAY)
Boy you are my lover
You are my sweetie sugar
No need to bother
Cause I gat you covered
I get e your back any day I know
I’m the omo ele you are looking for
East to the west, me go let dem know
No do me wrong and we be fine o lo lo lo

(WIZKID )
Could it be your love, your love
Could it be your touch, your touch
Could it be the stuff, the stuff
Wey dey make me wan marry you go today
Could it be your love, your love
Could it be your touch, your touch
Could it be the stuff, the stuff
Wey dey make me wan marry you go today eheheh


OUTRO
Boy you are my lover, my lover
Boy boy boy you are my lover, you are my lover
Suca sounds
Boy boy you are my lover, my my lover
Boy boy boy you are my lover lover my lover

Comments

Popular posts from this blog

Rich And Famous Lyrics By PRAIZ

Komole Lyrics By Sean Tizzle

Yemi My Lover Lyrics By Olamide