Swagger Man Lyrics By Skales Feat Iceprince and Phyno

Haa hey…. S to d k haaa
Am mister swagger man no more wala man
Am busy stacking up my naira ama dollar man
Am mister swagger man no more wala man
Am busy stacking up my naira
If you wan see trouble come make we go
Come make we go..
If you wan know trouble come make we go
Come make we go
If you wan see trouble come make we go
Come make we go
If you wan know trouble come make we go
Come make we go

Verse 1: Skales
Yeah… Ahn i be like pepper for eyes make enemies cry
Just a glimpse of me make chuddy dey die
Am too dope can't you see i get my listeners high
Am a fire no wonder am one hell of a guy
Am on tha lg tape mehn life is good

Whoever thought that i would rule the city
When i live in the hood
The king on the throne in charge of what you listen to
Told your girlfriend hi and she forget about you
Am a goddamn rocket Money in my pocket
Middle finger in the air tell haters they can suck it
Taking giant steps i no go ever kick bucket
Written on naija lyrics zone dot com
Connect my fans to light mehn am feeling like a socket
Balling overall i no dey causing dem my past pain
overtaking those who came in before me on a fast lane
The hustle is official i make the rules for my game
Her legs wide open anytime they mention my name


Chorus:
Am mister swagger man no more wala man
Am busy stacking up my naira ama dollar man
Am mister swagger man no more wala man
Am busy stacking up my naira
If you wan see trouble come make we go
Come make we go..
If you wan know trouble come make we go
Come make we go
If you wan see trouble come make we go
Come make we go
If you wan know trouble come make we go
Come make we go


Verse 2: IcePrince
S To d k boy
Badman na hustler every day we hustling
Badman na roughly yah
Me i no dey hate boy got man and popular
Hits after hits that's the beat and the formula
If dem no fit blind us shey bi we go pass dem
If dem no fit smoke us shey bi we go harsh dem
If dem no fit kawa shey dey police we dey catch dem
Shey nah me go para shey nah only me go baga dem
Me i only stay fly i don't need a buzz pass
See as i dey breakfast shey na me be custard
Am killing this lyrics with this rapping that i mastered
And if i no go brush dem then my father na bastard
shey you want the red eye meet me for the junction
You go know why aboki dey call me Mr function
Me i don dey chop well am living a good live
Jehovah bless me i no dey buy motor for auction


Chorus:
Am mister swagger man no more wala man
Am busy stacking up my naira ama dollar man
Am mister swagger man no more wala man
Am busy stacking up my naira
If you wan see trouble come make we go
Come make we go…
If you wan know trouble come make we go
Come make we go
If you wan see trouble come make we go
Come make we go
If you wan know trouble come make we go
Come make we go


Verse 3: Phyno
Call me phyno the playmaker baby
Am mister swaggar man
Money doubler man.And anything
I do dey follow my formular man
Iji mbi, iji ngala olu gba jiwe girls
And onye o na ekpo sie ya ma go di fence
Kpalakwo kpalakwo abughi maka onye nwe akwukwo
And am stalking my money till mgbe oge chukwu la kwo
See am a badman, swaggar man dope
Step into d scene make dis haters lick soap
Pass me the cheque make we go cash dem
Girls are like weed we puff-puff pass dem.
So, nwanne eti nyere m comma,m nye go di gi kpomkwem
Make I raise hell ama let faya burn dem(haaa)
Am never a part of a union, i will still stand out
if I wear the same uniform
S to da K niggaz knows come
We the winning team u go check on die


Bridge:
Am moving slowly oh tell dem say i see glory oh
Until my past become story ooh
Am telling you who god don bless
No man can curse
Am moving slowly oh tell dem say i see glory oh
Until my past become story ooh
Am telling you who wan see trouble
Come make we go come make we go
If you wan know trouble come make we go
Come make we go
If you wan see trouble come make we go
Come make we go if you wan know trouble
Come make we go come make we go…





Comments

Popular posts from this blog

Rich And Famous Lyrics By PRAIZ

Komole Lyrics By Sean Tizzle

Yemi My Lover Lyrics By Olamide