Obimo Lyrics By Kayswitch Feat D'banj

Hey! I’m D’banj
Say na
Kayswtich
Obodo oyinbo oh oh oh


Chorus
Kanyi na tana
Toba turkey
Oga bar tender
Where the hennessy?
Because today
I want to jolly
She dey make me feel like to spend my money
Chukwu gozie mbasi furugi
Ha…obi mo
Ine memo bi gim gim gim
Ha…obi mo
From january to december sosogi
Ha…obi mo
After our wedding obodo oyinbo
Ha…..straight.. obi mo


Verse 1
Ha
Baby come make we chill
This loving is for real
You and i
Only you and i
Ayigewewulu wewe kwegima
Cause a man that findeth a wife
Has found a very good thing
Wa yoma
So hold my hands
Oya make we dance
As we dey celebrate in advance
I don turn your number one fan
So hold my hands
Oya make we dance
As we dey celebrate in advance
I don turn your number one fan


Chorus
Kanyi na tana
Toba turkey
Oga bar tender
Where the hennessy?
Because today
I want to jolly
She dey make me feel like to spend my money
Chukwu gozie mbasi furugi
Ha…obi mo
Ine memo bi gim gim gim
Ha…obi mo
From january to december sosogi
Ha…obi mo
After our wedding obodo oyinbo
Ha…..straight.. obi mo


Verse 2
My baby make you no dey wait
No chere kambia
Let us celebrate
This love wey we dey share
My darling dance anyhow you want to
Today na your day
Me i go dance very well
Cuz you don make my day
Ebi ebi ru le ebi ebi
You will be my baby
Ebi ebi ru le ebi ebi
You will be my lady
Ebi ebi ru le ebi ebi
You will be my …


Chorus
Kanyi na tana
Toba turkey
Oga bar tender
Where the hennessy?
Because today
I want to jolly
She dey make me feel like to spend my money
Chukwu gozie mbasi furugi
Ha…obi mo
Ine memo bi gim gim gim
Ha…obi mo
From january to december sosogi
Ha…obi mo
After our wedding obodo oyinbo
Ha…..straight.. obi mo


Outro
Chukwu gozie mbasi furugi
Ha…obi mo
Ine memo bi gim gim gim
Ha…obi mo
From january to december sosogi
Ha…obi mo
After our wedding obodo oyinbo
Ha…..straight.. obi mo


 

Comments

  1. I am extremely impressed with your writing skills as well as with the
    layout on your weblog. Is this a paid theme or did you customize it yourself?

    Anyway keep up the excellent quality writing, it is rare to see a nice blog like this one today.


    Also visit my web-site ... exercise program

    ReplyDelete

Post a Comment

Popular posts from this blog

Rich And Famous Lyrics By PRAIZ

Komole Lyrics By Sean Tizzle

Yemi My Lover Lyrics By Olamide