Tears For Naija Lyrics By Iceprince Zamani. #BringBackOurGirls

(Prod. By Sammy Gyang and DaBeatFreakz)
There's too much sadness you know
Everywhere...sadness
Mtcheeeeew
Sammy Gyang
If I prayyyyy
Heaven go hear my name o
(Heaven go hear my name o)
If I prayyyyy
Nothing go ever do me o
(Nothing go ever do me )
If to say na me wey dey bomb blast
If to say na me wey dey carry gun
If to say na me wey dey shoot man
I for don tire to dey follow the batallion
If to say na me wey dey bomb blast
If to say na me wey dey carry gun
If to say na me wey dey shoot man
I for don tire to dey follow the batallion

Hundred and forty eight died in Abuja
Abi na 42 dey carry for Kaduna
I say my brother, e dey do me like a mental case
Some kain things happening within my state
But if you know me
Brother if you know me
Brother if you know me
You know I got you
But if you know me
Brother if you know me
You go know say I go carry you one day(Its that key you know)

Now tell me why you go kidnap my sister eh
If I do the same make you think am eh
If I do the same to a brother like you
You know say yawa go gas on another man too
Tell me why you go bomb blast the park my Gee
Same place my Mama dey stack my fee
Same place I dey get my food to feed
Brother tell me why you do me like that o

E dey pain me E dey pain me
E dey pain me E dey pain me
Brother E dey pain me E dey pain me
E dey pain all of us o
E dey pain everybody eh
Once upon a time
During the days of Jagua
O my beautiful naija
Naija naija
O my beautiful naijaSo so so so sorry
Shey if you boom NEPA we go see light?
And if you kill a man does it feel right?
A fake soldier come my village in a daylight
Spray all the mama dem one by one
My beautiful Nigeria
Me nor get you no more
Me nor get you no more
Me nor get you no more
Me nor get you no more
Me nor get you no more
In 1996 you was better than that
In 1997 you was better than that
In 1998 you was better than that
But these days me nor get you no more
In 1996 you was better than that
In 1997 you was better than that
In 1998 you was better than that
But these days me nor get you no moreI feel like cry
You no suppose to kill Abuja one by one
You no suppose to kill Enugu one by one
You no suppose to kill Calabar one by one
You no suppose to send nobody to a grave
Imagine say na you wey dem do that
24 shots before you look back
Imagine say na you wey the 60 men step inna your street wey dem begin to dey pull gat
So tell me why did you become like this my Gee
I wanna know the truth so I can apologise for the things I did
Oo

Chimo kukuruku
Kukuruku kukuruku
I used to know peace love harmony
Chimo kukuruku
kukuruku kukuruku

If to say na me wey dey bomb blast
If to say na me wey dey carry gun
If to say na me wey dey shoot man
I for don tire to dey follow the batallion
If to say na me wey dey bomb blast
If to say na me wey dey carry gun
If to say na me wey dey shoot man
I for don tire to dey follow the batallion(If I prayyyyy
Heaven go hear my name o
Heaven go hear my name o
If I prayyyyy
Nothing go ever do me o
Nothing go ever do me )


Read Can I Talk Lyrics By Ice prince Feat Joell Ortiz and M.I Abaga














Comments

  1. BEAUTIFUL LYRICS. ALL THE WAY FROM NAIJALAND TO NAIJALYRICS AWSOME PINGBACK LINK . HERE'S THE MUSIC DOWNLOAD LINK >> CLICK HERE TO DOWNLOAD TEARS FOR NAIJA

    ReplyDelete
  2. nice one my aboki....serioysly,if to say na me too,i for don TIRE to dey follow d batallion....GASKIYA

    ReplyDelete
  3. Love this track #bringbackourgirls #seriously!!!

    ReplyDelete
  4. Lovely song # bring back our girls

    ReplyDelete
  5. Sekelani Lungu27 May 2014 at 14:19

    Wow!!! So soul touching, not just for the kidnapped girls, but we need peace and harmony back all over Africa and the world at large...hats off for Ice Prince Zamani...i salute....nicely knitted lyrics

    ReplyDelete
  6. i am south african and most of the words i dont get them but when i do it gets in ma heart... Its as good as all the gems on tha F.O.Z album

    ReplyDelete
  7. Even if am not a Nigerian, we r wth u in our prayers and since I am an African (Zambian)...those kidnapped girls are my sisters. Naija u are alone#bringbackourgirls

    ReplyDelete
  8. big up ice this surely gonna touch someone heart.peace

    ReplyDelete

Post a Comment

Popular posts from this blog

Rich And Famous Lyrics By PRAIZ

Komole Lyrics By Sean Tizzle

Yemi My Lover Lyrics By Olamide