Adaobi Lyrics By The Mavins Feat Don Jazzy, Reekado Banks, Di’Ja & Korede Bello
Do you understand the formular (3ce) Adaobi (2ce) Formular (2ce) Do you understand the formular (3ce) Adaobi (2ce) That formular, formular Uh ni ni ma ni ma ni ni Ma ni ni ni ni ni ni na Ma ni ni ni ni ni ni ni Di di di di di di di di, uh na na na na na Di di di di di di di di Ehn di di di di Di di di di di di Gbere mi di di di CHORUS Girl I'mm addicted to you I don't know what you did to me Omo wetin you give me chop I no mind to dey come dey go By the way you're so beautiful Baby girl there is something about you And I must to know that thing about you Wey dey make my brain dey scatter I must to be your lover not your brother Adaobi, npogi gazamu Adaobi, Adaobi niwoku Adaobi, oginni fiyasaro Adaobi, oh no my God o Adaobi, npogi gazamu Adaobi, Adaobi niwoku Adaobi, oginni ginasa ooo VERSE 1: Do you know The way you dancing (Adaobi) The way you shaking your body dey make me go crazy Do you know How you dancing (Adaobi) How you shaking your body dey make me go crazy Girl I want the formular (Adaobi) Sweety baby ya na na na na (Adaobi) Girl you pass the formular (Adaobi) Olomi ya na na na na (Adaobi) I know you get the formular Sweety baby ya na na na na (Adaobi) Baby pass the formular Olomi ya na na na (Adaobi) VERSE 2: You're looking for the formular From here down to south africa You know I gat the formular I know you like the formular You're looking for the formular From here down to south africa You know I gat the formular (Adaobi) I know you like the formular (Adaobi) VERSE 3: Almighty formular Baby girl see I love your formular Them say Erikky Banks you porpular No be lie you dey burst my medulla, my medulla on a regular I go like to give on a regular I no mind make I burst your circular That thing wey dey burst my medulla, my medulla hey Quadratic equation ma re o Baby girl you scatter my brain o Am loving the way that you shake o My lady, my lady Quadratic equation ma re o Baby girl you scatter my brain o Am loving the way that you shake o My lady o, my lady o VERSE 4 O sweety Ada (Ada) Omo see me see Ada (Ada) Baby okwu Ada (Ada o) I teach the formular o Doro fine girl Yeah hey doro fine girl Yeah hey ah Abi be ko o Ah, be no ni o Ada fine gan o Ah, fine no ni o Abi be ko o Ah, be no ni o Ada fine gan o Ah, fine no ni o CHORUS: Girl am addicted to you I don't know what you did to me Omo wetin you give me chop I no mind to dey come dey go By the way you're so beautiful Baby girl there is something about you And I must to know that thing about you wey dey make my brain dey scatter I must to be your lover not your brother Adaobi, npogi gazamu Adaobi, Adaobi niwoku Adaobi, oginni fiyasaro Adaobi, oh no my God o Adaobi, npogi gazamu Adaobi, Adaobi niwoku Adaobi, oginni ginasa ooo VERSE 5: Do you know the way you dancing The way you shaking your body dey make me go crazy... Do you know how you dancing How you shaking your body dey make me go crazy crazy Girl I want the formular Sweety baby ya na na na na Girl you pass the formular Olomi ya na na na na I know you get the formular Sweety baby ya na na na na Baby pass the formular Olomi ya na na na na (Adaobi) VAMP: You're looking for the formular From here down to south africa You know I gat the formular I know you like the formular You're looking for the formular From here down to south africa You know I gat the formular (Adaobi) I know you like the formular (Adaobi). |
really.............just in love with diz song
ReplyDeletegood one from mavin, like d song.
ReplyDeletei can die for dis song "exaggerating" bt serzly i luv dis song lyk crazy
ReplyDeletewanna go GAGA cux of dix song nyx 1 reekadx,koreede nd d rest @YADEESAH_MEENAL TWEETER
ReplyDeleteu guys are somthing else keep it up
ReplyDeleteMe too I like so much this brand!!
ReplyDelete