Forever Lyrics By Wax Dey and Omawumi

Oh…
Forever…
Eh…
Yeba…
Wey them…
Omawumi…
Yea

Ah, Oma baby
I cummot small london
My name na leo
But you can call me wax dey

Verse 1:
Hun…..
See your love dey burst my brain
Hun…..
See the way I dey insane
Your fufu no get kende
Baby your skin too smooth
My garri need need your kele
Am better because of you
Bermenda to lagos one way baby hun…
No delay we go born twins baby hun….
See
The way am loving you
If this one no be true
Then nothing else be true

CHORUS:
If you look inside my heart o
You go see say na only you dey inside oh oh oh
If you look inside my heart o
You go see say na only you dey inside oh
Because I don tire for waka
I want to be with you forever
I don tire for waka
I want to be with you forever
I don tire for waka
I want to be with you forever
I don tire for waka
I want to be with you forever

VERSE 2:
Yeba…
Wey dem…
Adebisi konga…
Ah…
Chai…
Hey…
Omawumi…
Yeah…
Oh my baby its different with you
And its too easy to fall in love with you oh oh oh
Carry me like say I soft like cotton wool
You don make me jollof finish and so I no need stew oh oh oh
I want to wake to wake up every morning by your side o
I want to marry you and then become your wife o
This love o
This love o
This love o
You buy me bottom belle cool my heart hey…

CHORUS:
If you look inside my heart o
You go see say na only you dey inside oh oh oh
If you look inside my heart o
You go see say na only you dey inside oh
Because
I don tire for waka
I want to be with you forever
I don tire for waka
I want to be with you forever
I don tire for waka
I want to be with you forever
I don tire for waka
I want to be with you forever

Verse 3:
Hey, okay
Aii, chai
Hey hey,
Ah
Abakwa to lagos baby
Make you be my sherry
I go be your sweetie
Ai
Nolo wan tin tin
I be trucknero koko o
Na you burn me down like achu o
Now if you be my yellow soup with kanda aii
We go complete the oshushu your dara hey
Hey, okay
Aii, chai
Hey hey, uhn
Hey hey

CHORUS:
If you look inside my heart o
You go see say na only you dey inside oh oh oh
If you look inside my heart o
You go see say na only you dey inside oh
Because
I don tire for waka
I want to be with you forever
I don tire for waka
I want to be with you forever
I don tire for waka
I want to be with you forever
I don tire for waka
I want to be with you forever

Comments

Popular posts from this blog

Rich And Famous Lyrics By PRAIZ

Komole Lyrics By Sean Tizzle

Yemi My Lover Lyrics By Olamide