Window Lyrics By Monica Ogah Feat Banky W

Verse 1:
When I look through my window
Wetin I see dey just dey blow my brain
E dey make me dey go insane
I no fit to shout
I no fit to just explain
Ha hey
Swagga on point
Abi na u wey God don appoint
D way u dey carry ur shoulder high
E dey make to halla shai
The way you do your thing
E dey make me high
And if no be you
Aswear na die
Omo walaitalai
Omo I no dey lie
But I never know if na you be the one for life

Chorus:
Your feeling dey make me to wonder e hey
(I dey wonder)
Your feeling dey make me to ponder e hey
(I dey ponder)
If na u be the one for me
I no know

If na u be the one for me
I no know

If na u be the one for me
I no know

If na u be the one for me
I no know

Verse 2:
Hey hey
My loving is sweeter than ofada
She dey make me dey halla chai
I know I'll never love another
Soo dope I'm higher than ganger

So don't panic
Baby am understanding
Girl a little written
I can read your body language
We can take it slow
I'll never ever run there
Compare me to neyo
Am destined to be the one to
Save u from the stress
Yes I can be your hero

Girl I can be your crest
Leave your ex down below
When you need rest
I can be your pillow
Am standing outside
Take a look out your window
Go

Chorus:
Your feeling dey make me to wonder e hey
(I dey wonder)
Your feeling dey make me to ponder e hey
(I dey ponder)
If na u be the one for me
I no know

If na u be the one for me
I no know

If na u be the one for me
I no know

If na u be the one for me
I no know

Verse 3:
Hai
Are you that somebody
Wey I go carry go see daddy
Telling me say together we go drink garri
We sure say we go fit marry, make family

I'll be your somebody
Wey you carry to see daddy
Wetin you wan buy
I go spend money
And we go dey together
We go make family

Chorus:
Your feeling dey make me to wonder e hey
(I dey wonder)
Your feeling dey make me to ponder e hey
(I dey ponder)
If na u be the one for me
I no know

If na u be the one for me
I no know

If na u be the one for me
I no know

If na u be the one for me
I no know


Oh oh
Oh oh
Oh oh oh oh oh

If na u be the one for me
I no know

If na u be the one for me
I no know

If na u be the one for me
I no know

If na u be the one for me
I no know

Comments

Popular posts from this blog

Rich And Famous Lyrics By PRAIZ

Komole Lyrics By Sean Tizzle

Yemi My Lover Lyrics By Olamide